36 All of dem get strong heart kon take food chop.
So, make yu dey patient, as yu dey wait for God and get strong mind. Yes! Make yu dey patient, as yu dey wait for am.
Naw, I won make una heart strong, bikos nobody go die among us, but na only di ship go skata.
So, my pipol, make una heart strong, bikos I bilive sey na as God tell mi, na so e go bi.