Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Acts 27:34 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

34 So naw, I dey beg una to chop, bikos una nid am to survive. And nobody among una go luz even one hair for en head.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Acts 27:34
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Solomon ansa, “If e go respet mi, I nor go even tosh one hair for en head, but if e nor respet mi, I go kill-am.”


Si! God know how many hair dey for una head.


Jesus koll en disciples kon tell dem, “I dey sorry for dis pipol bikos dem don dey here with mi for three days and dem nor get anytin to chop. I nor wont make dem go back with honga, so dat dem nor go faint for road.”


Si, God know di nomba of hair wey dey una head. So make una nor fear, bikos una betta pass many sparo bird.


As day one break, Paul enkourage dem make dem chop kon sey, “Today make am fourteen days wey una dey worry, sotey una nor gri chop.


Nor dey drink only wota, but make yu still drink small wine bikos of yor belle wey dey make yu sick anyhow.


But di sojas sey, “Make Jonatan wey win dis war for Israel, die? E nor go ever happen! As long as God dey alive, one hair for Jonatan head nor go even fall rish groun! Bikos na with God help, e take do wetin e do today.” So di sojas nor let dem kill Jonatan.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ