26 But wi sure sey wi go rish land.”
Afta dem don drag di ship komot from di wota, dem kon take rope tie am. Wi dey fear sey wi go run around for Sirtis, so wi hook di ship for groun kon leave di breeze make e karry us go.
Afta fourteen days, as di breeze dey karry us pass di Adriatik Sea for mid-nite, di sailors kon dey suspet sey wi don dey near land.
Dem dey fear sey di ship go jam rock for di land, so dem trow for big-big shain from di ship back kon dey pray make day kwik break.
Afta wi don rish land and nobody die, wi kon hear sey, na Malta dem dey koll di island.