Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Acts 27:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 Bikos di place where ship dey pak put wen dem si, nor good for kold weda; some for di pipol kon gri sey make wi dey go. Dem dey hope sey wi go fit rish Foenix, wey dey Krete, wey face sout-west and nort-west, so dat wi go fit spend kold sizin for der.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Acts 27:12
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dis kon make doz wey dey drive di ship happy, den di wota karry dia ship go rish land!


weda dem bi Jew or Gentile, wey dey serve God with dem, like pipol from Krete and Arabia, all of us dey hear, as dem dey use awa language praiz God!”


Wen one kind kwayet breeze blow kom from sout, dem tink sey dem go fit do wetin dem plan, so dem kon dey go small-small pass Krete wotaside.


Afta dem don stay without food for many days, Paul stand for dia front kon sey, “My pipol, if to sey una listin to mi wen I sey make wi nor komot for Krete, wi for nor si all dis wahala.


Wi dey go small-small for many days and nor bi small wahala before wi fit rish Cnidus. Bikos di breeze nor make us fit go front again, wi kon drive small-small dey go Krete, wey dey opposite Salmone.


Before wi rish Krete wotaside, e hard us well-well and wi kon rish one place wey dem dey koll, “Fair Havens” wey dey near Lasea town.


Even one among dia own profets sey, “Krete pipol dey always tok lie, dem bi wiked animals and lazy pipol wey get long-trot.”


Titus! Na dis message make mi leave yu for Krete, so dat yu go kontinue awa work for der and pick new leaders for each town, just as I kommand yu.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ