26 Even di king wey I dey tok to so, I bilive sey e know about all dis tins, bikos dem nor happen for sekret.
Aldo, God go give una sofa chop like food kon make una drink pain una; but E go still dey with una to tisha una. Una go si una tisha with una own eye.
But dem sey, “Make wi nor do am wen di Feast don start, so dat pipol nor go make trobol.”
Agrippa kon tell Festus, “Mi too go like hear from di man.” So Festus tell am, “Yu go hear from di man tumoro.”
King Agrippa! Yu bilive di tin wey di profets tok?”