9 Bikos Festus one make di Jew pipol happy, e kon ask Paul, “Yu ready to go Jerusalem make I judge yor kase for der?”
Bikos Pilate one do wetin di pipol wont, e kon free Barabas for dem, den afta e tell en sojas make dem flog Jesus, e kon give Jesus to di pipol make dem go kill-am.
Wen e si sey di Jew pipol happy with wetin e do, e kon arrest Pita too. (Dis tin happen for di time wey dem dey do di bread wey nor get yist feast.)
Afta two years, Porcius Festus take-ova from Felix and bikos Felix one make di Jew pipol happy, e kon leave Paul for prison.
Bikos I nor know how I go take judge di matter, I kon ask am weda e go like go Jerusalem make dem judge am der.
Dem beg am make e give orda sey make dem bring Paul kom Jerusalem back, bikos dem plan to attack and kill-am for road.