Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Acts 25:22 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

22 Agrippa kon tell Festus, “Mi too go like hear from di man.” So Festus tell am, “Yu go hear from di man tumoro.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Acts 25:22
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But naw, many nashons go happy for am and kings nor go fit tok anytin. Dem go si and undastand di tins wey dem neva hear before.”


Bikos of mi, dem go drag una go meet rulers and kings, so dat una go tok about mi give dem and Gentile pipol.


“But before dem go happen, dem go arrest and ponish una for wetin una nor do, den go karry una go judge for inside sinagog, den dem go trow una inside prison. Dem go karry una go meet kings and govnors, bikos of my name.


Afta some days, King Agrippa and Bernice go Caesaria, go salot Festus.


But God tell Ananias, “Make yu go meet am, bikos I don choose am make e karry my name to Gentile pipol, kings and all Israel pipol.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ