Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Acts 25:21 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

21 But Paul sey make dem take am go Rome, so dat Caesar go judge en kase, so I kon orda sey make dem keep am for prison, until I go fit send am go meet Caesar.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Acts 25:21
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wetin yu tink? E good make wi pay tax give Caesar?”


Dat time, Caesar Augustus kon give orda make evribody wey dey Rome go register dia name make dem for pay tax.


Agrippa kon tell Festus, “Wi for fit release dis man, if to sey e nor sey make Caesar judge en kase.”


But wen di Jew pipol nor gri make dem free mi, di tin kon make mi sey, I won go Rome make Caesar for judge my kase, nor bi bikos I get anytin wey I dey komplain against my pipol.


Di first time wen dem karry mi go kourt, evribody abandon mi and all of dem run leave mi. Make God nor judge dem bikos of wetin dem do!


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ