17 So afta dem follow mi kom here, I kon pospone di kase, but di next day I sidan for judgement seat kon orda make dem bring di man kom.
As Pilate sidan for di judgement seat, en wife send message go meet am sey, “Nor put hand for dat innocent man matter, bikos last nite, I dream bad dream about am.”
Paul ansa, “I stand for Caesar judgement seat, na here dem go for judge my kase. I nor kommit any offence to Jew pipol and even yu yorsef know.
Wen pipol wey dey akuiz am stand up, dem nor tok any bad tin against am as I bin suspet.
Festus nor stay rish eight or ten days wen e go Caesaria and di next day, e sidan for di judgement seat kon give orda sey make dem bring Paul kom.