6 E even take Greek pipol enter di temple, so wi kon arrest am.
Den Pilate tell dem, “Make una go judge am as una law tok.” Di Jew oga dem kon sey, “Awa law nor give us pawa to kill anybody.”
Una don bring dis men kom here, nor bi bikos dem spoil di temple or curse awa goddes.
As dem dey shaut dey vex pul shirt and trowey san-san,
Dem nor si mi dey argue with anybody or dey gada crowd for di temple varanda or inside di sinagog or even for di whole town,
But Lysias, di kommanding offisa kon take am komot from awa hand with force.