20 Or make dis men wey dey here tok di crime wey I kommit as I face di kansol,
Elijah ansa, “I nor bring wahala kom Israel. But na yu and yor papa family bring wahala as una abandon God kommand kon follow Baal.
So dem kon sey, “Wi nor go si anytin wey wi fit take whole Daniel, unless sey na sometin wey koncern en God.”
But I tell una, anybody wey vex for en broda, God go judge am too. Anybody wey curse en broda, go face di kansol and anybody wey koll pesin, ‘Mumu’, go-go hell-fire.
Samuel kon tell dem, “God and di king wey E choose na witness sey una neva akuiz mi for any bad tin.” Di pipol ansa, “Yes! Dem bi witness!”