Acts 24:2 - Holy Bible Nigerian Pidgin English2 Wen dem orda make dem bring Paul kom out, Tertullus tell di govnor sey, “E don tey wen wi dey enjoy peace, bikos of how yu dey rule and all di betta-betta tins wey yu dey do take shange di kountry. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |