Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Acts 24:1 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

1 Wen five days don pass, Ananias, wey bi di High Priest, kom with some eldas and one lawyer wey dem dey koll Tertullus and dem read wetin dem sey Paul do, give di govnor.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Acts 24:1
15 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

bikos wiked pipol dey wound innocent pipol anyhow. Dem hide for darkness dey shot good pipol with dia bow and arrow.


sojas oga, dia pipol, advisers and doz wey sabi do majik.


Wen di day wey dem gri to meet am don rish, Herod kon wear en king dress and e kon sidan for en throne dey follow dem tok.


Wen di seven days don dey finish, di Jew pipol wey kom from Asia kon si am for di temple, naim dem start wahala and pipol kon gada. Dem seize Paul


Bikos of wetin e tok, Ananias wey bi di High Priest kon orda di pipol wey stand near Paul sey make dem slap am for mout.


Make una arrange horse wey Paul go sidan put, so dat una go fit guide am well-well go meet Felix wey bi di govnor.”


Wen one pesin tell mi sey dem dey plan to kill-am, naim I send am kon meet yu at wons and I still orda di pipol wey dey akuiz am make dem kom tok wetin e do for yor front.”


Wen di men wey dey ride horse rish Caesaria, dem kon take Paul and di leta give di govnor.


e kon sey, “I go hear yor kase wen di pipol wey akuiz yu rish here.” Den e orda sey make dem guide Paul for inside Herod palis.


As yu go fit shek for yorsef, e neva pass twelf days naw wey I go Jerusalem go woship.


Wen dem orda make dem bring Paul kom out, Tertullus tell di govnor sey, “E don tey wen wi dey enjoy peace, bikos of how yu dey rule and all di betta-betta tins wey yu dey do take shange di kountry.


Wen I dey Jerusalem, di priest oga dem and di eldas kon tell mi about am sey make I kill-am.


So di priest oga dem and all di big men among di Jew pipol kon tell am wetin dem sey Paul do.


My brodas and sistas, wen I kom tell una about God word, I nor tok to una with big-big word or try to show sey I get sense.


Wen I dey tok and prish to una, I nor try to show sey I get sense, but I dey do evritin with God pawa wey di Holy Spirit dey give,


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ