Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Acts 23:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 (Bikos Sadusi pipol bilive sey pipol wey don die, nor go wake again and dem nor bilive sey anytin like angel or spirit dey sef, but Farisee pipol bilive all dis tins.)

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Acts 23:8
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

For di same day, di Sadusi pipol (wey bilive sey resureshon nor dey), kom meet and ask Jesus,


Di Sadusi pipol (wey nor bilive sey pipol go wake-up from deat) kom meet Jesus tell am,


Den some Sadusi pipol (wey nor bilive sey pipol go wake-up from deat) kom meet Jesus,


Wen e tok dis tin, kworel kon start between di Farisee and di Sadusi pipol and di kansol kon divide.


As Pita and John still dey tok, di priests, di temple guide oga and di Sadusi pipol waka kon meet dem.


Naw, if wi dey prish sey God raiz Jesus from deat, wetin make some pipol among una dey sey resureshon nor dey?


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ