Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Acts 23:32 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

32 Di next day, di two soja oga leave di men wey dey ride horse follow Paul and dem kon go dia barrak back.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Acts 23:32
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen di argument kon too mush and di kommanding offisa dey fear sey dem go tear Paul to pieces, e kon orda en sojas make dem enter di meetin and karry Paul komot for der by force.


But wen Paul sista pikin hear about dis plan, e run go inside di barrak go tell Paul.


Den e koll two soja oga kon tell dem, “For nine oklok dis nite, make una ready two hundred sojas wey go-go Caesaria, plus seventy, wey go ride horse and two hundred, wey go karry spear.


So di sojas karry Paul for nite until dem rish Antipatris, just as dia oga kommand dem.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ