Bikos mi too get pipol wey big pass mi and I get di ones wey I big pass. If I tell one, ‘Go!’ E go-go and anoda one, ‘Kom!’ E go kom and if I tell my savant, ‘Do dis tin!’ E go do am.”
Wen one pesin tell mi sey dem dey plan to kill-am, naim I send am kon meet yu at wons and I still orda di pipol wey dey akuiz am make dem kom tok wetin e do for yor front.”