26 “From Klaudius Lysias to Govnor Felix, I salot yu!
My oga Teofilus, since I follow evritin from biginnin, I kon tink am sey e good make I rite wetin really happen give yu,
Na wetin dem rite for di leta, bi dis, “From di apostles and eldas wey bi una brodas, to all di brodas and sistas wey bi Gentile wey dey Antiok, Siria and Silisia. Wi greet una o-o!
Make una arrange horse wey Paul go sidan put, so dat una go fit guide am well-well go meet Felix wey bi di govnor.”
E rite leta like dis:
Wen di men wey dey ride horse rish Caesaria, dem kon take Paul and di leta give di govnor.
Oga God Felix, wi dey si all dis tins wey yu dey do for evriwhere. Na evriday wi dey tok about am and dey tank yu.
But Paul ansa am, “I nor dey mad oga Festus, but na betta word wey dey good naim I dey tok so.
Mi James, wey bi God and Jesus Christ savant, dey greet una wey bi di twelf tribes wey dey for evriwhere for di world.
I dey hope sey I go soon si yu and wi go tok face-to-face.