Den Jehoiada kon tell di sojas, “Make una karry Atalaya go meet di guards for outside. Make una kill anybody wey won stop una.” Di priest give dis orda, so dat dem nor go kill Atalaya inside di Temple.
I don travel many times wey I enter trobol for wota; for tif hand, even for my kountry pipol and Gentile pipol hand; both for inside town; for wildaness and from pipol wey dey pritend sey dem bi awa brodas.