12 Wen wi hear wetin e tok, wi and di pipol wey dey der kon beg Paul sey make e nor go Jerusalem.
Wi wey kom from Partia, Medes, Elam, Mesopotamia, Judea, Kappadocia for Pontus and all di aria wey dey for Asia,
Naw, di Spirit dey lead mi go Jerusalem, even doh I nor know wetin go happen to mi for der,
Afta dat day, wi prepare kon go Jerusalem.
Wi kon go find di disciples wey dey for di town, wen wi si dem, wi stay with dem for seven days. Dem kon tell Paul many times sey make e nor go Jerusalem.