13 Wi waka go where di ship dey kon go Asoss, so dat wi go karry Paul for der, bikos e plan sey e go pass land go der.
For early morning wen evriwhere still dark, Jesus leave di house go one kwayet place go pray.
Afta e don tell dem bye-bye, e kon go pray for one mountin.
Wen Paul si dis vishon finish, wi kon try to go Masidonia. Wi kon bilive sey God don koll us make wi go prish di Good News to di pipol wey dey der.
Dem take di boy go house kon dey happy sey e dey alive.
Wen e meet us for Asoss, wi karry am for di sheep kon go Mitilene.
All dis pipol don go for front go wait us for Troas.