34 Wi know sey David neva go heaven, but only en tok with en mout sey, “ ‘God tell my oga sey, “Sidan for my rite hand,
Di OGA tell my Oga God, “Make Yu sidan for where honor dey for my rite hand, until I don put all yor enemies under yor leg.”
Di Holy Spirit pawa make David tok sey, “ ‘God tell my Oga God, sidan for my rite hand until I go put yor enemies under yor leg.’
Nobody don go heaven before, escept Man Pikin wey kom down from heaven and e go-go back der.
until I go make all yor enemies serve yu.” ’
Christ go rule until e don put all en enemies under en pawa
God put evritin under Christ leg kon make am head for di church and Oga God for evritin.
Na wish angel God tell, “Sidan for my rite hand until I go put all yor enemies under yor leg?”