Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Acts 2:26 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

26 Bikos of dis, belle sweet mi and my mout kon dey tok betta-betta tins and I kon get hope sey tins go really good for mi,

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Acts 2:26
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

No wonder happiness full my heart, bikos I dey rest well and fear nor dey my life.


Naw, Yu don turn my sorrow to happiness. Yu remove di klot wey I take dey mourn kon wear joy for my body like klot,


Just as meat dey satisfy pesin na so too Yu satisfy my soul. So my mout go always dey praiz Yu


I go shaut for joy kon sing with praiz, bikos Yu don save mi


Dis na wetin David tok about sey, “ ‘God always dey near mi and bikos e dey for my rite hand, I nor go fear anytin.


bikos I know sey God nor go allow mi stay for grave or make my body rotin for groun.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ