Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Acts 2:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

19 I go show plenty wonders for heaven and many mirakles for dis world, blood and fire go appear for inside di sky like smoke.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Acts 2:19
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

For dat day, lite nor go shine again; di place wey dey bring lite from heaven, go stop.


So Jesus ask am, “If una nor si signs and wonders una nor go bilive mi?”


For dat time, I go give my Spirit to all di pipol wey dey serve mi and dem go dey profesai.


Di sun go black and di moon go red like blood, before di big day wen God tok about, go rish.


“Israel pipol, make una hear wetin I dey tok, Jesus Christ wey kom from Nazaret, di man wey God choose and wey e send to una, wey God use do many mirakles and oda wonderful signs for una front, as all of una know,


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ