12 All of dem sopraiz and di tin konfuse dem well-well. So dem kon dey ask each oda wetin dis kind tin mean.
Afta Jesus don tok all dis tins, di pipol sopraiz for di wey e dey tish,
Herod dey fear John well-well, so e dey protet am, bikos e know sey John na holy man wey dey do wetin God like. Anytime Herod hear John dey prish, en mind go dey worry am, but e still dey like to listin to am.
So e koll one savant kon ask am, ‘Wetin dey happen?’
Wen e hear plenty pipol dey pass, e kon ask wetin dey happen.
As Pita still dey wonder wetin di vishon mean, di men wey Kornelius send kon rish Simon house.
Bikos di tins wey yu dey tok, wi neva hear am before and wi like to know wetin dem mean.”
weda dem bi Jew or Gentile, wey dey serve God with dem, like pipol from Krete and Arabia, all of us dey hear, as dem dey use awa language praiz God!”
As di pipol dey sopraiz, dem kon dey ask each oda, “All dis pipol wey dey tok so, nor bi Galilee dem from kom?