41 Afta e tok finish, e kon sey make evribody go dia house.
Yu make di rof sea kwayet kon silent di nashons wey dey kause trobol.
Wise pipol nor dey shaut wen dem dey tok and dis betta pass king wey dey shaut and tok to fools.
Bikos dem fit take all of us go kourt today sey wi dey rayot, bikos wi nor get any rizin for dis konfushon wey dey happen so.”
Afta di wahala for Efesus, Paul send for di disciples and afta e enkourage dem, e tell dem bye-bye kon komot der go Masidonia.