Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Acts 19:37 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

37 Una don bring dis men kom here, nor bi bikos dem spoil di temple or curse awa goddes.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Acts 19:37
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So bikos nobody fit argue dis matter, make una kwayet and make una nor do anytin wey nor get head.


Paul defend ensef sey, “I nor kommit any offence against di Jew law or di temple or against Caesar.”


Yu wey sey make pipol nor kommit adultery, yu nor dey kommit adultery? Yu wey sey yu hate juju, yu nor dey take tins wey dem keep for juju house?


Live yor life so dat yu nor go kause trobol for Jew or Greek pipol or for pipol wey dey God church.


Wi nor dey do anytin wey go make anybody vex, so dat nobody go si any fault for awa work.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ