Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Acts 19:32 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

32 Na so all di pipol dey shaut anyhow and konfushon kon full evriwhere, many pipol wey gada dey shaut, nor even know why dem gada.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Acts 19:32
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di whole town kon dey shake with nois and all di pipol rush go di stadium dey drag Gaius and Aristakus and di Masidonia pipol wey dey escort Paul.


Even some for di oga dem wey bi en friend, send message go meet am sey, make e nor enter di stadium.


Bikos dem fit take all of us go kourt today sey wi dey rayot, bikos wi nor get any rizin for dis konfushon wey dey happen so.”


Some pipol among di crowd kon dey tok difren-difren tins and wen di kommanding offisa nor fit know wetin kause di wahala, e kon give orda sey, make dem karry Paul go barrak.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ