Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Acts 19:30 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

30 But wen Paul one enter di stadium, di disciples nor allow am.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Acts 19:30
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But Abishai, Zeruaya son, run kom help David attack di giant kon kill-am. Den David men kon sey make David promise dem sey e nor go follow dem go fight war again. Dem sey, “Na yu bi di hope wey Israel get and wi nor won luz yu.”


Even some for di oga dem wey bi en friend, send message go meet am sey, make e nor enter di stadium.


But wen some sturbon pipol nor gri bilive, dem kon dey spoil Jesus Christ name for all di pipol front, so Paul with en disciples kon leave dem. Paul dey take en disciples follow body evriday, go tish for Tirannus Hall.


Paul ansa, “I bi Jew wey kom from Tarsus wey dey Silisia. I bi citizin for dis town and dem know mi well-well. Abeg allow mi follow di pipol tok.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ