Acts 19:26 - Holy Bible Nigerian Pidgin English26 And una don si and hear sey dis Paul don take many pipol komot from awa hand. Nor bi only for dis Efesus, but for di whole Asia, bikos e dey tell dem sey di gods wey dem mold, nor bi god at-all. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |