Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Acts 17:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 Afta di oga dem don kollect money from Jason and di brodas, dem kon allow dem go.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Acts 17:9
2 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But di Jew pipol dey jealous, so dem kon gada aria boys wey dey waka about for market, take form gang to skata di town. Dem attack Jason house, bikos dem tink sey Paul and Silas dey der, so dat dem go bring dem out kon take dem go di town hall.


Dem kause konfushon among di pipol wey gada and di town oga dem wey hear all dis tins.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ