Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Acts 17:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 Dem kause konfushon among di pipol wey gada and di town oga dem wey hear all dis tins.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Acts 17:8
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wetin dem tok so, vex King Herod and Jerusalem pipol.


“Wen dem karry una go sinagog or go meet govnors and pipol wey get pawa to judge una kase, make una nor worry about how una go defend unasef or wetin una go tok,


If wi let am kontinue like dis, evribody go bilive am and di Roman govnor go kom take di place wey wi dey woship and awa kountry.”


and Jason put dem for en house like visitor! Dem dey do wetin dey against Caesar law, dey tok sey anoda king dey wey en name bi Jesus Christ!”


Afta di oga dem don kollect money from Jason and di brodas, dem kon allow dem go.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ