Acts 17:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English5 But di Jew pipol dey jealous, so dem kon gada aria boys wey dey waka about for market, take form gang to skata di town. Dem attack Jason house, bikos dem tink sey Paul and Silas dey der, so dat dem go bring dem out kon take dem go di town hall. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |