33 So Paul kon komot from Areopagus.
Wen di pipol hear sey pipol go raiz from deat, some kon dey laf, but odas sey, “Yu go tell us dis matter again.”
But some pipol wey bilive Christ kon join am. Inside dis pipol wey bilive so, na Dionysius wey bi memba for Areopagus and one woman wey dem dey koll Damaris, with oda pipol wey join dem.