Acts 17:23 - Holy Bible Nigerian Pidgin English23 Bikos as I waka round dey look all di tins wey una dey woship, I even si one shrine wey dem rite put sey: ‘To di god wey pipol nor know.’ So wetin una dey woship wey una nor know, naim I kon tell una about today. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |