21 (Atens pipol and odas wey dey der, nor get any oda work pass make dem sidan dey tok story about any new tin wey dey happen.)
Di pipol wey follow Paul, escort am go rish Atens and afta, e orda dem sey make Silas and Timoti kom meet am kwik-kwik for der, so dem kon go back.
As Paul dey Atens dey wait for dem, e kon dey vex for en spirit, bikos e si sey na so-so juju full di town.
Bikos di tins wey yu dey tok, wi neva hear am before and wi like to know wetin dem mean.”
Frigia and Pamfilia, even di pipol from Egypt and di aria for Libya near Sirene, plus all di strenjas wey kom from Rome,
Make una use evry shance wey una get well, bikos dis time wey wi dey so, dey evil and wiked.
Make una dey wise as una dey tok with pipol wey nor dey follow Christ. Make una use evry shance wey una get well.
For di same time, dem go dey lazy, dey waka from house to house, dey do aproko and tok anyhow.