8 naim dem pass thru Mysia kon face Troas.
Wi travel for wota from Troas and awa ship kon from der go Samotrace and di next day, wi go Neapolis
Wen dem rish Mysia, dem kon try to enter inside Bitynia, but Jesus Christ Spirit nor allow dem enter,
All dis pipol don go for front go wait us for Troas.
Wi enter ship from Filippi afta di Passova Feast and afta five days, wi meet dem for Troas kon stay der for seven days.
Wen I go prish di Good News for Troas, even doh Christ open door for mi,
Wen yu dey kom, bring di klot wey I leave with Karpus for Troas. Make yu bring my book, especially my papers.