38 Di sojas kon ripot wetin Paul tok give di judge dem. Fear katch dem wen dem hear sey Paul and Silas na Rome pipol,
Herod kon get mind to kill John, but e dey fear di pipol, bikos dem bilive sey, John na profet.
So dem kon dey try to arrest Jesus, but dem dey fear, bikos di pipol bilive sey na profet e bi.”
“Wen dem karry una go sinagog or go meet govnors and pipol wey get pawa to judge una kase, make una nor worry about how una go defend unasef or wetin una go tok,
Wen day break, di judge dem kon send sojas sey, “Make una go release doz men.”
Den doz men wey bi won ask am kweshon kon komot and fear katch di kommanding offisa wen e know sey Paul, wey dem tie, na Roman citizin.