Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Acts 16:35 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

35 Wen day break, di judge dem kon send sojas sey, “Make una go release doz men.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Acts 16:35
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

True-true, di way Yu dey vex judge human being, go make dem praiz Yu. Yu really dey show as Yu dey vex rish.


God sey, “Una nor suppose fear mi wey bi God? Why una nor dey shake with fear wen una si mi? Na mi make san as boundary for sea and dis san nor go let di sea flow pass where I sey make e flow rish. Di wave fit karry di sea up-and-down, but e nor go fit pass der. Di wave fit make nois, but dem nor go fit pass di boundary.


“Wen dem karry una go sinagog or go meet govnors and pipol wey get pawa to judge una kase, make una nor worry about how una go defend unasef or wetin una go tok,


Di warda bring dem enter en house kon put food for tabol make dem chop. E happy well-well sey en and en family don bilive God.


Di warda tell Paul, “Di judge dem don give orda sey make wi free una. So make una kon dey go.”


Di sojas kon ripot wetin Paul tok give di judge dem. Fear katch dem wen dem hear sey Paul and Silas na Rome pipol,


Afta dem warn Pita and John well-well, di Jew pipol kon leave dem make dem dey go, as dem nor fit ponish dem for di pipol front, bikos dem gada dey praiz God for wetin happen so.


So dem bring di apostles kom back kon tell dia savant make dem flog dem. Afta dem release dem, dem kon warn dem sey make dem nor use Jesus Christ name take prish again.


So Joshua tell di priests, “Make una kom out from Jordan!”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ