Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Acts 16:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 Wi travel for wota from Troas and awa ship kon from der go Samotrace and di next day, wi go Neapolis

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Acts 16:11
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

naim dem pass thru Mysia kon face Troas.


All dis pipol don go for front go wait us for Troas.


Afta wi don leave dem, wi enter ship kon travel go Kos. Di next day, wi go Rhodes and from der, wi kon go Patara.


Wen I go prish di Good News for Troas, even doh Christ open door for mi,


Wen yu dey kom, bring di klot wey I leave with Karpus for Troas. Make yu bring my book, especially my papers.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ