Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Acts 12:13 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

13 Wen e nok di door, Rhoda, one savant girl, kon ansa.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Acts 12:13
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen e komot go outside, anoda girl wey bi savant si am kon tell di pipol wey dey der, “Dis man sef dey with Jesus wey kom from Nazaret.”


If di Oga God wey get di house go lock di door, una go stand for outside dey nok and beg sey, ‘Oga God, make yu let us enter!’ “But e go ansa, ‘I nor know where una from kom.’


But Pita still dey nok and wen dem open di door si am, dem kon sopraiz.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ