9 But di vois from heaven kon tell mi again, ‘Wetin God don make klean, make yu nor forbid am!’
Bikos nor bi di pesin heart e dey enter, na en belle and e go shit am komot. (Dis one mean sey all food dey klean.)”
But di vois tell am, “Wetin God don make klean, make yu nor forbid am.”
E tell dem, “Una know sey di law nor allow us, wey bi Jew pipol, to visit Gentile pipol or follow dem do anytin, but God don show mi sey make I nor sey anybody nor dey klean.
Dis tin happen three times, den di tray kon go heaven back.
But I ansa, ‘Oga God, I nor fit, bikos since dem born mi, I neva chop anytin wey nor dey klean.’
and E nor do wayo between wi and dem bikos, E make dia heart klean by faith.
bikos God word and prayer don make am klean.