Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Acts 10:27 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

27 As Pita still dey follow am dey tok wen e enter di house, e kon si sey many pipol gada dey wait am.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Acts 10:27
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem dey tok to each oda about di tins wey happen.


Nor bi una dey tok sey, ‘Na for monts remain before dem go plok fruit wey dem plant for farm?’ Make una look round and una go si sey fruit don ripe rish to plok.


Afta dem don travel for one full day, dem kon rish Caesaria. Kornelius don gada all en family and friends dey wait for dem.


Wen dem rish Antiok, dem gada di pipol kon tell dem all di tins wey God use dem do and how E open road for Gentile pipol to bilive.


bikos plenty work dey wait for mi for der, even doh di shalenge strong well-well.


Wen I go prish di Good News for Troas, even doh Christ open door for mi,


Like dis too, make una dey pray for us, so dat God go give us betta shance to tok about Christ sekret, wey make mi dey prison.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ