18 Dem ask if anybody wey bi Simon Pita dey di house.
As Pita still dey wonder wetin di vishon mean, di men wey Kornelius send kon rish Simon house.
As Pita still dey tink about di vishon, di Holy Spirit kon tell am, “Look! Three men dey find yu.
Na dat same time three men wey dem send kom meet mi from Caesaria kon rish di house where wi dey stay.