Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Acts 10:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 Difren-difren animals wey get four legs and di ones wey dey creep for groun and difren birds dey inside di tray.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Acts 10:12
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wolf and sheep go dey chop togeda; lions go chop grass like melu, while snake go chop san and dem nor go dey wiked again. Nor-tin wey go kause wahala or evil go dey for my holy mountin for Zion again.”


“ ‘All di insect wey get feada nor dey klean, dem nor dey good for una.


For di last day for di feast, wey bi di biggest day, Jesus stand kon shaut, “If wota dey hongry anybody, make e kom meet mi.


For di vishon, e si sey heaven open and sometin wey bi like tray, wey dem whole for en for korna kon dey kom down small-small.


Den one vois tell am, “Pita, get up, kill make yu chop.”


As I look inside, I kon si animals wey get four legs, bush meat, di ones wey dey creep and difren-difren birds.


bikos instead make dem woship God wey dey heaven, dem kon dey woship image wey dem mold or karve like pesin, bird, animal or snake.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ