Acts 1:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English8 but una go get pawa wen di Holy Spirit don enter una life and una go tell pipol about mi for Jerusalem, for evriwhere for Judea and Samaria go rish all di far place wey dey dis world.” အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |
and dem go know sey na mi ponish dem. “But I go send some of dem go far nashon wey neva hear how I dey great rish or si di great tins wey I dey do. Na with my pawa, I go take send dem go Spain, Libya and Lydia with dia strong men. I go send dem go Tubal and Greece and na dem go tell doz nashons how I great rish.