13 Wen yu dey kom, bring di klot wey I leave with Karpus for Troas. Make yu bring my book, especially my papers.
If anybody drag yor shirt with yu, make yu gi-am yor koat join.
Wi travel for wota from Troas and awa ship kon from der go Samotrace and di next day, wi go Neapolis
naim dem pass thru Mysia kon face Troas.
Wetin Paul tok, make dem weak, bikos e sey, “Una nor go si mi again.” So dem follow am go rish where di ship dey.
Even today, wi dey hongry for food and wota, na only rag wi get to wear. Dem dey trit us anyhow and wi nor get house to stay.
I don do hard work; nor sleep for many nites; food and wota go dey hongry mi; many times, I nor get food to chop. I don dey for kold and I nor get klot to kover body.