9 Nor bi sey wi nor get rite to ask una, but wi won use awasef as ezample for una,
or karry bag or estra dress, sandal or walkin stik, bikos di pipol wey una go meet, go give una evritin wey una wont.
I don give una ezample wey una go follow. So make una do for each oda as I don do for una.
So, I dey enkourage una sey, make una bi like mi.
Di pesin wey dem dey tish God word, must share di good tins wey e get with di pesin wey dey tish am.
Wi nor ever sey make pipol praiz us; weda na una or odas.
Una know sey una suppose to dey imitate us, bikos wi nor bihave anyhow wen wi dey with una.
bikos na wetin E koll yu to do, bi dat. Christ sofa as ezample wey una go follow
And make una nor dey opress God pipol wey dey under una, instead make una bi ezample to dem.