Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Samuel 9:13 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

13 So Mefiboshet wey nor fit waka kon dey stay for Jerusalem and dey chop for di king tabol.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Samuel 9:13
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E tell di king lie about mi, but yu bi like God angel, so make yu do wetin dey good for mi.


Mefiboshet wey bi Jonatan pikin and Saul grand-pikin, na five years e bi wen di news kom from Jezrel sey dem don kill en grand-papa Saul and Jonatan en papa for war. Den en nurse kon karry am dey run, but bikos e dey hurry, di pikin fall from en hand, so en leg kon break.


Mefiboshet get one son and en name na Mikah. All di pipol for Ziba family kon bi Mefiboshet savant.


David ask am, “E get anybody wey remain for Saul family wey I go show respet and dey kind to, just as I promise God sey I go do?” Ziba ansa, “E still get one Jonatan pikin wey remain, but e nor fit waka again.”


David tell am, “Make yu nor fear. I go dey kind to yu, bikos of Jonatan wey bi yor papa. I go give yu evritin wey bi Saul, yor grand-papa own and anytime wey yu kom my tabol, I go welkom yu.”


So e allow Jehoiashin shange en prison klot, den Jehoiashin kon always dey chop from di king tabol until di day wen e die.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ