Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Samuel 6:23 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

23 Bikos of dis tin, Mikal wey bi Saul pikin, nor born any pikin till e die.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Samuel 6:23
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

and I go disgrace mysef pass like dis. Yu fit tink sey I fool mysef for pipol front, but doz girls go respet mi more-more!”


Den King David kon go stay en house. And God keep am save from en enemies.


But dis na wetin Oga God wey dey lead heaven sojas tell mi, “True-true, as long as dem dey alive, I nor go forgive dem dia sin.” Mi wey bi God wey get pawa, don tok.


For di last days, seven wimen go hold one man kon sey, “Wi go feed and buy klot for awasef, but make yu just let us koll yu awa husband, so dat pipol nor go laf us, bikos wi nor get husband.”


Efraim greatness go fly komot like bird and dem nor go born shidren. Dia wimen nor go get belle at-all.


but e nor sleep with am until Mary born di pikin. Den e kon name am, Jesus.


So Elizabet kon sey, “God don do big tin for mi for my old age, E don favor mi for pipol present and E don komot shame for my face.”


Until di day wen Samuel die, Saul nor si am again. Samuel really sorry for Saul, but God regret sey E make Saul king ova Israel, en pipol.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ