Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Samuel 5:24 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

24 Wen yu hear mashin sound on-top di trees, make yu attack, bikos I go mash go front go win Filistia sojas for yu.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Samuel 5:24
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

David ask God again and E ansa, “Nor attack dem from here, but go round make yu ready to attack dem from di oda side near where Balsam trees dey.


bikos God don make Siria sojas hear nois like sey many sojas with dia shariot dey kom fight dem. So Siria sojas tell demsef, “Si, Israel king don go hire Hit and Egypt kings with dia sojas, so dat dem go kom attack us.”


And wen yu hear pipol dey mash on-top di trees, make yu attack dem bikos, I go mash go yor front go distroy Filistia sojas.”


Deborah tell Barak, “Make yu ready, bikos God dey lead yu and today E go give yu viktory ova Sisera.” So Barak kom down from Mount Tabor with en 10,000 men.


Wen Gideon hear di dream and wetin e mean, e knee down kon woship God. Den e go back to en kamp kon sey, “Make una get up! Bikos God don give us viktory ova Midian sojas.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ